Friday, April 20, 2012
Joke: Naija proverbs reloaded
He who fights and runs away .... Na fear catch am
Pikin wey no sabi em mama boyfriend... Dey call am brother
A rolling stone no just dey roll... Naperson push am.
He who lives in a glass house……. Na im pepe rest
A stitch intime........ Dey prevent further tear tear.
Birds of the same feather...na the same mama born dem.
One goodturn......... na correct power steering be that.
A bird inhand........ Wetin e wan be again if no be barbeque.
Half bread………. Is better than buns/ puff puff
D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane
He who laughs last........ na mumu.
Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?
The patient dog........ Na hunger go kill am.
All work and no play……Na Banker be dat
All play and no work…… Abeg na real life be dat. Afterall i see as u happy wen dem declare holiday.
Have ur say below
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
wtf!!!
ReplyDelete